I take am I give am to you back
Cause the life weh I live today
Na your love and your grace dey ginger me
From the shame and sorrow you delivered me
Na your grace and your love dey ginger me

Na you be captain of my ship

Na your grace and love dey ginger me