LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Bills

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
(Chrous)

Yeah I know go fit to stop
Me and my brothers to the top
Everyday we dey on tour
Where money Dey we dey touch
Red wine full for my cup
No me I nor go fit to dull
No dey hear wetin dem dey talk
At all ehh eh
Men money Dey for my aza
Fine girls dey for my radar
Everyday for my chadar
Ayah ayah
Make money Dey for my aza
Fine girls dey for my radar
Everyday am making paper paper
Ayah

(Verse)1
Na money matter
I dey involve
How many kilometres
I dey on speed
And you know say
I get the steeze
Night or day we no dey sleep
Call me call me
If na money matter
Make you involve me
If na kasala dey
No go dey call me
Cos I no dey like
That kind involving
Yea yeahh
Working boys say we no lazy
Yea
We no lazy no ohh
We no lazy yea
We no lazy yea
Working boys say we no lazy
Yea
We no lazy no ohh
We no lazy yea
We no lazy no oh
Men money Dey for my aza
Fine girls dey for my radar
Everyday for my chadar
Ayah ayah
Make money Dey for my aza
Fine girls dey for my radar
Everyday am making paper paper
Ayah

Na only me know
Wetin I dey find
I swear to God
Me I nor dey winee yea
I put my life on the line
Na every day
Wey man dey grind
Joke with my money
You go see my violence
When he be plus
Nor go dey tell me minus
Na for there you go think
Say I don lose nut
Me I be shark
Me i nor be titus
I get the speed
I get the steeze
Night and day
You know I no dey sleep
Wen he be money matter
I dey my ten toe
24—7 I dey road roll
Me I know go fit to stop
Me and my brothers to the top
Everyday we dey on tour

PUBLISHERS

Lyrics © Sentric Music

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Substance Use