LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Mission

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
(Chrous)
I'm on a mission
Me I Just dey do my thing
I no need no permission
No need no permission
I'm on a mission
Me I Just dey chase my dreams
I no need no permission
No need no permission

(Hook)
This is my Destiny
Nobody can take away from me
Me I wanna be the best of me
The best of me
I wanna rule my destiny
This is my Destiny
Nobody can take away from me
Me I wanna be the best of me
The best of me
I wanna rule my destiny

Verse
Many battle we fought
Got victory on God
Many many things
I no dey like to talk
As we dey push up to the top yea
All this scars You see for my face
Come with blessing no denying
I get friends
Wey don turn to blood
When matter rise
Na dem dey come first
Everything we do Is on code
Run the matter on the low
Seven figures we dey go
Nothing fit to stop us
On the road oh
Away! On our way
Na blessings dey coming my way
My gbedu spread in the air
Every blesseth day
We dey Jaye eh
I'm on a mission
Me I Just dey do my thing
I no need no permission
No need no permission
I'm on a mission
Me I Just dey chase
My dreams I no need no permission
No need no permission

(Hook)
This is my Destiny
Nobody can take away from me
Me I wanna be the best of me
The best of me
I wanna rule my destiny
This is my Destiny
Nobody can take away from me
Me I wanna be the best of me
The best of me
I wanna rule my destiny
This is my Destiny
Nobody can take away from me
Me I wanna be the best of me
The best of me
I wanna rule my destiny

This is my Destiny
Nobody can take away from me
Me I wanna be the best of me
The best of me
I wanna rule my destiny

PUBLISHERS

Lyrics © Sentric Music

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Religion