LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

ALL I WANT

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Yeah
For all the pain I day face
I go shark my rum and schnapp
Man life no be chyse
Too many times I don chop ela
Eh
Wey lighter wey lighter
How many men don go kolo
No go think say because you dey blow baki
Na him make you be Fela
To put my mind at ease
Is all I want
To end all my sorrow
Is all I want
Ego ego ego ego ego eh dolapo
Is all I want
Owo owo owo owo oh owo dolapo
Is all I want
Ego ego ego ego ego eh dolapo
Is all I want
Owo owo owo owo oh owo dolapo
Is all I want
Yeah yeah
How many bars I go write
Before I get what I deserve
I no know wetin you negotiate
Me I no dey play with my percent
(No take am play oh)
Nwa were ya nwayo
Men anagokwa asai oh
My baby dey ask me wetin I want
First give me your bobbi
To put my mind at ease
Is all I want
To end all my sorrow
Is all I want
Ego ego ego ego ego eh dolapo
Is all I want
Owo owo owo owo oh owo dolapo
Is all I want
Ego ego ego ego ego eh dolapo
Is all I want
Owo owo owo owo oh owo dolapo
Is all I want
Ebezina baby
Ebezina baby
Hi Chimy

WRITERS

Chimuanya Okereke

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Sadness

Sentiment
Thumbsup IconThumbsdown Icon
Theme

Substance Use