LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

KVARATSKHELIA

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
You don equalize Argentina
I told you, I know you
Nwa baby odiro funny
Hi Chimy
After the kpo, I go chow
Wetin you dey cook oh
No dull am
Where e dey
Where e dey
Where e dey
Where e dey
Where e dey
My love
Wetin sup again
Oh wetin sup again
I give you money
You give me gbege
Oh you no feel my pain oloun
Na balenciaga you dey crave
Nothing has changed oh
Lord have mercy
No go kill me
Nwa
Na Kvaratskhelia oh
I told you, I know you
Eh nwa baby odiro funny oh
Them warm me oh
Them warn me oh
Angeli
I swear on my life
I been see you dey perch oh
Wetin sup that night I swear
When I come back, I go confess oh
Ah gbana
Where am I
Dey for you
Santa
Panla
Sexy
Ever since when I be small pikin
My naija no dey change
You go find money find connect
But e no finish
If you lose guard money for this economy
E don disappear
Upon say I use my ako
You still play me
Nwa
Na Kvaratskhelia oh
I told you, I know you
Eh nwa baby odiro funny oh
After the kpo I go chow
Wetin you dey cook oh
No dull am
Where e dey
Where e dey
Where e dey
Where e dey
My love

WRITERS

Chimuanya Okereke

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Sadness

Sentiment
Thumbsup Icon
Theme

Abuse and Violence