The nwa odikwa sharp kam juo
Tramadol extra chinyem kam Nuo
Oburu nri a ga na eri ya eri
If cash no dey anyi ga kwa Akwu ugwo echi
After today anyi ga kwa Akponye kwa echi
Na she say she confirm all the Jam i dey cook
Say my jam e too hot yoruba Pepper soup
Did all the things wey she say Make i do
Make i banga the thing say she Wan bellefull
If kpoli no dey nwanne nyem Cigar
Adeyemi na ajum ebem si bia
The worst thing that will Happen to a man bu na Onweghi any shishi from the Place oshi bia
Okwa ima na uto ife bu Changing style
Last last God no go shame us
Work never set ikwube okwu Aza
Mgbada never drop ikpobago Asa
You wey dey tell sars your guy Pick block
One dey na for your head dem Go finish work
Never reach station you don Dey bill us
The matter wey sub inside the Hilux
Na god go settle am the matter Serious
Forget human right you just Dey bully us
Last last god no go shame us
Okwa ima na uto ife bu Changing style
Okwa ima na uto ife bu Changing style
Last last god no go shame us
Nwanne ibiara for carry go work
Obi akpo i melt uo ya na mbuka
Ka anyi jee sere ife nuche agwo
Lezie aloba mbunyere owa kuga nodding na azu hilux olu akuoo
Nwanne ukwu gi bu bellout
I no follow okwa ten thousand
Iburu bia i get men wey go fall Out
This jam is a super super hit Blinky on the beat
Okwa ima na uto ife bu Changing style
Last last god no go shame us