Falz the Bahd Guy in the building
Hunn tiger update update lua
The reason na because say she dey date star
Any time wey fight for the pain is the can star
Na that time she go come o
Ti n ba lowo when I no get much o
If she come my house she no go allow me to touch oh
To ba ya gbe ko ni flush o
She go follow man inside Porsche
Carpenter mi o le fi eyin yo iso
For this girl misbehaviour
If your life don dey scatter
Your girlfriends dey hater
Na problem don dey plenty
I tell you make you shayo shayooo
I tell you make you shayo shayooo
Shayo no dey disappoint person shayooo
I tell you make you shayo shayooo
I tell you make you shayo shayooo
Shayo no dey disappoint person shayooo
Nothing can go better when you drunk
The same goes and for the pain and the worry
Mo wo mirror am looking like a 2004 kid
But I swear you looking like you in your early 40s
They say make I no too dey drink
Even for Chemistry alcohol na solution
Make I enter center bi l Muson
She say make I no touch am
What's up she talk say am fine o am fine o
Comot clothe she talk say am shy o am shy o
I come tell her say I dey bring another person here
It's a threesome me you and Jack Daniel
Emi ati Chinko jo o Chinko eyes low
Baby to wo pink ni mo bi i pe I go batch o
O da bi l Calo Rozzi ati Coda
Gimme all the posi in the club
Me I want show yak yak yak
lf your life don dey scatter
Your girlfriends dey hater
Na problem don dey plenty
I tell you make you shayo shayooo
I tell you make you shayo shayooo
Shayo no dey disappoint person shayooo
I tell you make you shayo shayooo
I tell you make you shayo shayooo
Shayo no dey disappoint person shayooo
Although brother shayo na bastard o such a bastard
Last time I indulged in some hot drink
They warned me I never answered
I told them 'I like when I am pampered
When them come ask me if I need Fanta
I said national anthem is three stanza what is that
I dey think say my car e be big tanker
I dey see LASTMA I dey kiss Sandra
I dey tell people say I go beat bouncer
And na my guys complicate the matter
Three XO I was a disaster
See this my story e get many chapter
But I no really know wetin happen after
If your life don dey scatter
Your girlfriends dey hater
Na problem don dey plenty
Ehmm if you are in any situation
Hmmm if things have tire you
My brother just go to a bar
Drink Responsibly my brother
Don't drink like like a mad man
Just drink like as if you have sense
Even when you don't have sense
Just pretend as if you have sense you know
Ngwannu this life does not have second half
Don't drink too much okay