Obianuju ju ju ju why you thief my heart run
After the love wey I give baby no be so o
You play me like say I no get sense
Because na your matter I Dey carry first
Because I no get money to Benz
She say our love na nonsense
Why you dey do me like this yo
Why you dey make me dey reason
The way you see me before o
(You no go know me again oo)
(You no go know me again o)
Money turn small boy to biggy man o
(You no go know me again)
(You no go know me again o)
The way you see me before o
(You no go know me again oo)
(You no go know me again oo)
Money turn small boy to biggy man oo
(You no go know me again oo)
(You no go know me again oo)
Sheybi I been dey die for you
But you use me play ten-ten
And you use me play tinko tinko
She say she no go give me her Tinko
Jaburata jaburata jaburata
The way you see me before o
(You no go know me again oo)
(You no go know me again o)
Money turn small boy to biggy man o
(You no go know me again)
(You no go know me again o)
I for give you some milli milli
And you go wait me tire oo
Too much money and I know that
And E Dey pain me gaa gaa
The way you see me before o
(You no go know me again oo)
(You no go know me again o)
Money turn small boy to biggy man o
(You no go know me again)
(You no go know me again o)
The way you see me before o
(You no go know me again oo)
(You no go know me again oo)
Money turn small boy to biggy man oo
(You no go know me again oo)
(You no go know me again oo)