(You think say you wise..)
Form kanyewest (one time)
Girl can you feel it , down in your chest
E be something wey Dey set
Girl can you feel it , cos your body don Dey wet
Girl can you feel it , down in your chest
E be something wey Dey set
Girl can you feel it , cos your body don Dey wet
Dey form Kanye West (one time )
Charlee make I give you the lamba (ehh ehh)
Your body Dey scatter the matter
If na money I go spray you the dollar
You know that the boy is a boss
She don dey feeling the boy
Me I Dey strike she dey call me Ngog
She kon Dey wantu Dey start to dey form
Like say she sef no Dey trip for the boy chei..
Gbesumomi chop my chocomilo
She no dey try to dey follow me play
She call me chief , she dey call me Echie
Pay all your bills , cos na me be prepaid
Girl can you feel it , down in your chest
E be something wey Dey set
Girl can you feel it , cos your body don Dey wet
Girl can you feel it , down in your chest
E be something wey Dey set
Girl can you feel it , cos your body don Dey wet
Dey form Kanye West (one time )
She say she dey want to dey form
No too dey follow me play
Popsy Dey skemp no be only me dey
What is your name, pastor olumide
You too dey ball, menh you na Juve
Charlee better come to your senses
This girls dem Dey use like utensils
No love for their mind na pretenses
They’re counting the kpa , shey na census
I’m not in love with money
I’m not in love with body
I just want who go ball me
Buh if I finish coming ..