Na konji dey make you dey bone
Na konji Dey make you dey bone
Naso she dey like to dey do
Stop to Dey use me dey jonze
Brother no know you go blow I go blow
Just dey go cos me sef too go come
Just dey go we sef go come
Shey your body be like test tube
Girl you dey make me invest to
Say we go ball, no be testicles
Say the moves we dey make
Wahala for who dey do 9 to 5
You see say the boy don dey top the charts
Shey na flow you dey want
Buh at the end of the day
Na konji Dey make you dey bone
Naso she dey like to dey do
Stop to Dey use me dey jonze
Brother no know you go blow I go blow
Just dey go cos me sef too go come
Just dey go we sef go come
Say na Konji de make me dey slow (Life)
I dey gidi and i'm here for the doe
Mayorkun and perruzi de near davido
This one na my kind of tune naa
But their head is still shallow (Life)
One house 3 rooms yet 6 parlour
Drink smoke any pill you go still swallow
Dem don dey try shoot me gun
shoot me sixx arrow (Fresh)
I change my whole narrative
Na she begin collect my whole palliative
You know say na native (Life)
Na person wey sabi police
Na konji Dey make you dey bone
Naso she dey like to dey do
Stop to Dey use me dey jonze
Brother no know you go blow I go blow
Just dey go cos me sef too go come
Just dey go we sef go come
Ifeoma give me gbe make I chop
Overdose... baby come make I chop
Cos your load... lele... eh