LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Lagos

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Nobody go tell you
Na blessings be this kowa gbe
I know say you Dey struggle
But lojo kan Owo Ade
It's been a long time coming
If I give up wetin I gain
Oju mari many things
Broda koto da ade
Pls no tire buckle up
Be like make you see
Dollars to cool up
Anything can happen for future Olamide fit call me for feature
Kilowa de make money enter
Again day by day
And many people be happy
Pe olamide

E no easy for Lagos
E no easy for Lagos
E no easy for Lagos
And I go still
Make am for Lagos

E no easy for Lagos
E no easy for Lagos
E no easy for Lagos
And you go still
Make am for Lagos

No food for lazy man
Hope still Dey for cr*ze man
House still Dey for gate man
So tell me why
You no go hustle man

No food for lazy man
Hope still Dey for cr*ze man
House still Dey for gate man
So tell me why
You no go hustle man

Mama pray for me
Daddy sun re fun mi
E go be for me
Olorun shanu fun
Alaanu mi o
Man no rest
Until the last day
Family no get kila se
Pikin Dey for city
Hustle without food
What a pity
This land hear me
Make you listen
As I come here na 50-50
My hustle na my 50
Because Am not that rich kid

No food for lazy man
Hope still Dey for cr*ze man House still Dey for gate man
So tell me why
You no go hustle man

No food for lazy man
Hope still Dey for cr*ze man House still Dey for gate man
So tell me why
You no go hustle man

E no easy for Lagos
E no easy for Lagos
E no easy for Lagos
And I go still
Make am for Lagos

E no easy for Lagos
E no easy for Lagos
E no easy for Lagos
And you go still
Make am for Lagos

WRITERS

Jacob Odama

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup Icon
Theme

Sexual