Wahala for who de try impress person
I came I came, I saw and I conquer
No competition, I came from a poor background
In my life there's no dulling, I know where I come from
So I just want to make the funds and live a good life
Never you criticize, the pains you don't feel
Cus you made it fast, no mean I no try
I just wan make the cash and make mom happy
She be my daily strength, she motivates me
No dey hate me, comot body jor
You don't know how we take start
It wasn't easy, the pains change us
No dey hate me, comot body jor
You don't know how we take start
It wasn't easy, the pains change us
No dey hate me, comot body jor
You don't know how we take start
It wasn't easy, the pains change us
No dey hate me, comot body jor
You don't know how we take start
It wasn't easy, the pains change us
Pikin wey suffer, e no need lesson
To learn a lesson, you no need payment
When you face the pains, you go know say
No be all smiles, be a happy one
No dey hate me, comot body jor
You don't know how we take start
It wasn't easy, the pains change us
No dey hate me, comot body jor
You don't know how we take start
It wasn't easy, the pains change us
No dey hate me, comot body jor
You don't know how we take start
It wasn't easy, the pains change us
No dey hate me, comot body jor
You don't know how we take start
It wasn't easy, the pains change us