This lfe i come here to come flex
No stress no less I like girls with big breast, big yansh
Thick legs baby ease my stress
Chief stonner sharp conner blow cana
Rude girl say ahe like my shii
Do you send, i no send who send
Bunda yaeh i like that shii
Mama mama Knack am knack am dey knack am
Mama mama Knack am knack am dey knack am
Your aza paste am i don send
Next flight No time sharp sharp
As e dey hot hot Sannu oga, Ran ka dede(greetings sir, more grease to you elbow)
Mu na nan(we dey here), We mount you dede
Pursue money from Monday to Sunday
I swear if the money dey everybody okay
Sannu oga, Ran ka dede(greetings sir, more grease to you elbow)
Mu na nan(we dey here), We mount you dede
Pursue money from Monday to Sunday
I swear if the money dey everybody okay Kai Ooga
(You be Oga) Kai kai kai kai kai kai Kai Oga Kai kai kai kai kai kai Kai Oga Kai kai kai kai kai kai Kai Oga Kai kai kai kai kai kai Kai Oga
The party don cast as we enter
Because say we pull up in a bullion van
The cruise we dey give them e b otilo fa Owo ni koko ewa yi koko
The money wey i get e no go go low
Everywhere i go dem hail me dede
Oya paste aza make the wire confirm
See bunda wey you carry for back Real lifestyle zero fuga Gonga so baby give me konga
Na me be oga wey dey run town
Who dey buga who dey mental
Who dey wamba who dey check am
Check am we go balance am.
Sannu oga, Ran ka dede(greetings sir, more grease to you elbow)
Pursue money from Monday to Sunday
I swear if the money dey everybody okay
Sannu oga, Ran ka dede(greetings sir, more grease to you elbow)
Mu na nan(we dey here), We mount you dede
Pursue money from Monday to Sunday
I swear if the money dey everybody okay
Kai Ooga (You be Oga) Kai kai kai kai kai kai Kai Oga Kai kai kai kai kai kai Kai Oga Kai kai kai kai kai kai Kai Oga Kai kai kai kai kai kai Kai Oga