LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

No Time (feat. Young Beejay)

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Holan
Yeah yeah
Say
Sey you go dey?
Sey you go dey for sure?
Me I no like gobe, I just wan dey with you odo
Time no dey, she want a gallant bobo
Spend like dangote (hmmm)

Baby relax I'm all for you now
When gbedu drop omoge you go dance
Rocking your back every time and now
Loving you proper you no go fit ja

Say
Omoge meta bo,dem just dey call my phone
Lambo aventador, pull up in your damn front door
I no wan wait for long, baby mi je ka ma lo
Make I just to handle you
Backshot will make you feel good

Yeah
Ok ok
Baby why I gotta wait tho
Know I'm feeling you you know I love your waist tho
Tryna play with that cake like play dough
Said I love you what you mean"if you say so"
Wait o
Whatever be the case baby
Girl you know I love you, want a taste baby
You know I be feeling out of place lately
When shit get tough would you stay baby?

(Hmm)
Sey you go dey?
Sey you go dey for sure?
Me I no like gobe, I just wan dey with you odo
Time no dey, she want a gallant bobo
Spend like dangote (hmmm)

S'ama jo Ronke
Pass me the baton bea no fear
I want you know I don't care
All for your love baby mo fe je
Say she want me don don
Back to party gan gan
Now she just dey shake bum bum
Shout out to my guys dey wan fo

Say
Omoge meta bo,dem just dey call my phone
Lambo aventador, pull up in your damn front door (skrrr)
I no wan wait for long, baby mi je ka ma lo
Make I just to handle you
Backshot will make you feel good

Yh
Huh
Ok ok

(Chübby)

WRITERS

Victor Amajuoyi

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Coarse Language