LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Panama

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Ah ha aaah
One tanna mera
She getti Bom Bom
She a one tanna mera 
One tanna mera
She getti Bom Bom
She a one tanna mera 
See see I don go
And I don show
Smoke up no time
Me I wan blow
I wan blow
No time to check time
See I don go
And I don show
Smoke up no time
Me I wan blow
I wan blow
No time to check time
Pana panana
She be my Panama oou yeah yeah yeah
Pana panana
She be my Panama oou yeah
One tanna mera
She getti Bom Bom
She a one tanna mera 
One tanna mera
She getti Bom Bom
She a one tanna mera 
One tanna mera
She getti Bom Bom
She a one tanna mera 
One tanna mera
She getti Bom Bom
She a one tanna mera 
Pana panana
She be my Panama oou yeah yeah yeah
Pana panana
She be my Panama oou yeah
Ikebe too bad oooo
As she bring am come
Me I go nack am left and right
As a bad guy
Ikebe too bad oooo
As she bring am come
Me I go nack am left and right
As a bad boy
Pana panana
She be my Panama oou yeah yeah yeah
Pana panana
She be my Panama oou yeah
Ikebe too bad oooo
As she bring am come
Me I go nack am left and right
As a bad boy
Ikebe too bad oooo
As she bring am come
Me I go nack am left and right
As a bad boy

WRITERS

Chuks Aniagwu

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup Icon
Theme

Substance Use