I'm at a point in life where I no want wahala
I'm a point in life I no want nobody give me yawa
I just want some peace peace and quiet
I want some peace (Udo) I want peace and quiet
Don't want nobody disturb me oh
Make nobody disturb me oh
Make nobody disturb me oh
Don't want nobody disturb me oh
On a daily daily I be grinding grinding
Tryna make the money no dey send nobody uh nuh uh nuh nuh (Chineke meh)
Still I keep on saying that the Grace is too big ain't no capping capping steady money piling uh nuh nuh uh nuh nuh (ye)
I just want some peace (nobody disturb me oh)
I want Peace and quiet (nobody nobody nobody no oh)
Make nobody disturb me oh (Nobody disturb)
Nobody disturb me oh (No nobody disturb)
Nobody disturb me oh (Make nobody disturb me)
Don't want nobody disturb me oh (I just want some peace)
Nobody disturb me oh (I just want some peace)
Don't want nobody disturb me oh (Peace of mind)