LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Arise

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Arise
All of the night wey the boy no dey sleep
Day wey my head over heat
Cos ah work over time for the geez
All of the dreams wey dey boy dey pursue
Pray make e no dabaru
Cos ah no want to dey give excuse

Only lord show me your mercy
Bless me plenty Make people envy
No be say na by might or even who get power to chase, na only by your grace o

Lord I pray, I pray o lord I pray
Bless my friends and family make bad belle stay far way
Lord arise, arise o lord arise defend me from enemy wey dey pretend to be my guy
2x

Bless the part that I chose
Keep me safe from my foes
Don’t let bad men come close
Silence them when they oppose me
Tryna steal my glory
Write me off but I no reach
All because I’m on low key
Spending my money

All eyes on me like I dey snap you photo
My bars so high Iike e nack coco
The boy don blow say I join Boko
Hustle pay the bills I no win Loto
As I don gbakamala dem dey wonder how
Na free sakamala them dey gimme now (ieee!)
All those people hate make them bill me now
I’m king of the game make them gimme crown

Lord I pray, I pray o lord I pray
Bless my friends and family make bad belle stay far way
Lord arise, arise o lord arise defend me from enemy wey dey pretend to be my guy
2x

Bless the path that i chose
Tryna steal my glory

PUBLISHERS

Lyrics © Sentric Music

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Religion