Many men try to control me they even try to pull me down
Black black sheep dem dey call me because I try to run my race
Them say I too like kpoli
Me sef I like am make dem get out
Their father I tell dem say na me get my matter
I be sinner but baba god be my father
To get sense sometimes you gats be the villain
( you gats to turn bad guy)
For the matter I be holy bastard
You can call me the holy bastard
For the matter I be holy bastard
You can call me the holy bastard
I'm a fucking rascal mmmm y eye
I dey their Domot them chase me comot
According to my coat I cut my cloth
Why E be like say the system dey prosper sinner I don't know
Me I'm just a victim I dey survival ye yeah
Their father I tell dem say na me get my matter
I be sinner but baba God be my father
To get sense sometimes you gats be the villain
( you gats to turn bad guy)
For the matter I be holy bastard
You can call me the holy bastard
For the matter I be holy bastard
You can call me the holy bastard
I'm a fucking rascal mmmm y eye
Why e be like say system dey prosper sinners
I don't know yeyeah know ye yeah know oo
Why e be like say system dey prosper sinners
I don't know yeyeah know ye yeah know oo