Shey you be fine boy you be fine girl
You dey flex omo see Na God
If I wear new cloth and e pain you
Chill my brother no vex Na God
No carry over seff Na God
Mama Emma seff don born Na God
Shey you be fine boy you be fine girl
You dey flex omo see everything Na God
If I wear new cloth and e pain you
Chill my brother no vex Na God
No carry over seff Na God
Mama Emma seff don born Na God
That your lecturer with high shoulder, big belly
Tell am say he no too big reach my God oh
And even if I walk through valley
Even sail through the storm I no mind I get God oh
This one no be maths wey dem dey solve oh
I don't deserve His grace just His love oh
He solve case with no trace of Him being present right there
To receive, to receive praise
We too cool we okay, this one no be matter for the
Whole shey shey shey you dey game
This one no be maths wey dem dey solve oh
I don't deserve His grace just His love oh
Shey you be fine boy you be fine girl
You dey flex omo see everything Na God
If I wear new cloth and e pain you
Chill my brother no vex Na God
No carry over seff Na God
Mama Emma seff don born Na God
Shey you be fine boy you be fine girl
You dey flex omo see everything Na God
If I wear new cloth and e pain you
Chill my brother no vex Na God
No carry over seff Na God
Mama Emma seff don born Na God
Living like we ain't got no worries all up on us
Life is LG when you're riding round with us
I'm so hot your gas cookers feel jealous
I'm so fresh mehn I make fish look nervous
We're so blessed omo no Jacob can stop us
We're taking over ain't nuthin' that you can tell us
God makes everything fresh like toothpaste
Heals all my tumors and He heals my heartaches
No man test the anointing wey I carry
And now everybody loves me like garri
Ever wonder why we flow so dope? Na God oh
Ever wonder why we look so fly? Na God oh
If you wonder why the cash keep coming?
Or maybe wonder why the blessings don't stop running?
Shey you be fine boy you be fine girl
You dey flex omo see Na God
If I wear new cloth and e pain you
Chill my brother no vex Na God
No carry over seff Na God
Shey you be fine boy you be fine girl
You dey flex omo see everything Na God
If I wear new cloth and e pain you
Chill my brother no vex Na God
No carry over seff Na God
Mama Emma seff don born Na God
Shey your papa don dey wear white kaftan
Big jeans with the flow of a jiggy boy