LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Sunshine

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Since I met you gyal you know
Everything e come dey bright like sunshine
Cannot really wait to make you mine ya know
I fit give you all all my lifeline

Since I met you gyal you know
Everything e come dey shine like daylight
Cannot really wait to make you mine you know
Ever since beginning you're my lifeline

Swear I no fit explain, but when I see your face, say e get as e dey do me for body
I know everybody need somebody
But na only you dey do me Something

Swear I no fit explain, but when I see your face, say na only you dey do me something
I know everybody need somebody
And i know my body need your body

Your melody, my remedy, come follow me you go dey with me
Your melody, my remedy, come follow me you go dey with me
Your melody, my remedy, come follow me you go dey with me
Your melody, my remedy, come follow me

Since I met you gyal you know
Everything e come dey bright like sunshine
Cannot really wait to make you mine ya know
I fit give you all all my lifeline

Since I met you gyal you know
Everything e come dey shine like daylight Cannot really wait to make you mine you know
Ever since beginning you're my lifeline

Make anoda bobo no go take my place
Ain't no other girl make me misbehave
Set for only you I don tie my lace
I come won dey move but for you I stay

Make anoda bobo no go take my place
Set for only you I don tie my lace
Ain't no other girl make me misbehave
I come won dey move but for you I stay

Your melody, my remedy, come follow me you go dey with me
Your melody, my remedy, come follow me you go dey with me
Your melody, my remedy, come follow me you go dey with me
Your melody, my remedy, come follow me

Since I met you gyal you know
Everything e come dey bright like sunshine
Cannot really wait to make you mine ya know
I fit give you all all my lifeline

Since I met you gyal you know
Everything e come dey bright like daylight Cannot really wait to make you mine you know
Ever since beginning you're my lifeline

Your melody, my remedy, come follow me
You go dey with me
Your melody

WRITERS

Chijindu opara

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Coarse Language