Make I no lie for you baby
I no get choice like this
I have to go know your mama
If na money baby don't worry we geti dollar
I promise you say you no go ever ever suffer
Today na today na mr Wande go come play
Today na today we go call mayor of laylay
This your body I'm coming for it
On top your matter ma ke osana
Call me zaddy I'm lover don't call me father
I go pay your money I get raba
Make I no lie for you baby
I no get choice like this
I have to go know your mama
If na money baby don't worry we geti dollar
I promise you say you no go ever ever suffer
Today na today na Mr Wande go come play
Today na today we go call mayor of laylay
You better grab your copy o
Biko no dey use me catch cruise
Gbedu wey dey burst their brain
If I drop this lamba Una go pay
Make I no lie for you baby
I no get choice like this
I have to go know your mama
If na money baby don't worry we geti dollar
I promise you say you no go ever ever suffer
Today na today na mr Wande go come play
Today na today we go call mayor of laylay
Segmax and shemy self go dey
Harrison ocha self go dey