LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

psalm-127

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Dan dan daniel my son
Don't hide the real you
Behind clouds of darkness
Let your light shine as brightly
As the star you are
Anywhere you go

Shey you dey hear confiirm

Me i don fast
Omo me i don pray
God wey dey for heaven
Answer prayers
Na you gimme different bars
And na you i dey wait
To show the world sey i bad
Me i don fast
Omo me i don pray
God wey dey for heaven
Answer prayers
Na you gimme different bars
And na you i dey wait
To show the world sey i bad eh

Ahh ahh ah
Ehh eh ehh
Na you gimme different bars
And na you i dey wait
To show the world sey i bad eh
Ahh ahh ah
Ehh eh ehh
Na you gimme different bars
And na you i dey wait
To show the world sey i bad

Expect the lord build the city
The laborers build in vain
But dem no fit dare God
Expect the lord guide the city
The watchman stays awake
But then he stays in vain
Me i no dey raise my shoulder
If you listen you should know
That it's all from God
Never underrate my talent
Cause this is where the lord dwells
Just like mount zion
Me i no dey raise my shoulder
If you listen
You should know
That it's all from God
Never underrate my talent
Cause this is where the lord dwells
Just like mount zion ehh

Ahh ahh ah
Ehh eh ehh
Na you gimme different bars
And na you i dey wait
To show the world sey i bad eh
Ahh ahh ah
Ehh eh ehh
Na you gimme different bars
And na you i dey wait
To show the world sey i bad

Never would i bow to any other God
If no be you then tell me
How people go hear my songs
Cause i've been doing music
For a very long time
But i know sey
This one na the chosen one
My prayers ,answer my prayers yahweh
Only you fit take me round the map oh
Me i go dey push and push cause
Only you give and only you fit make a way

Me i don fast
Omo me i don pray
God wey dey for heaven
Answer prayers
Na you gimme different bars
And na you i dey wait
To show the world sey i bad
Me i don fast
Omo me i don pray
God wey dey for heaven
Answer prayers
Na you gimme different bars
And na you i dey wait
To show the world sey i bad eh

Ahh ahh ah
Ehh eh ehh
Na you gimme different bars
And na you i dey wait
To show the world sey i bad eh
Ahh ahh ah
Ehh eh ehh
Na you gimme different bars
And na you i dey wait
To show the world sey i bad

WRITERS

Ochigbo Daniel

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Religion