As I bad like this them never see my type before
Nor get money but I don dey wear tom ford
She nor dey buzz my phone but don dey call me odo
As I bad like this them never see my type before
Nor get money but I don dey wear tom Ford
Nor dey buzz my phone but you don dey call me odo
(Them never see my type before)
Rare breed I impress beat
Ex girl don they buzz me since I pull up with the gold teeth
Old Friends don dey quote me like a new billy from the trenches
Black car for the ex girl bitches know that, that I'm next up
And I be making everything all on my own
I started from the street I be living all alone
I struggle every day just to make sure I go blow
And just like spice priezt say they never see my type before
I have never seen my type
Have been up when it's nice,
We killing when its light
We billing when its client
Don't even know what she say
I'm a different kind of breed
As I bad like this them never see my type before
Nor get money but I don dey wear tom ford
Nor dey buzz my phone but you don dey call me odo
(Them never see my type before)
As I bad like this them never see my type before
Nor get money but I don dey wear tom Ford
Nor dey buzz my phone but you don dey call me odo
(Them never see my type before)
Never seen my type before oh oh
Never seen my type before oh oh
Never seen my type before oh oh
Never seen my type before oh oh