123 456 baby girl come here can you handle me
123 456 baby girl I swear to God you're the one for me
You dey pull me on a steady
Baby girl this your shape e too mad e too heavy
Anything wey you want I'll give you I'm your fairy
Hot boys la wa awon eyan Tunde Perry
Hot boys la wa awon eyan Tunde Perry
Ma lo be maa lo sha maa lo
Hot boys l'awa awa leyan Lil Wayne
We sabi rap atun k'orin bi T-Pain
On a good day bad day na we still dey reign
Cause the bars wey I generate go rearrange your brain
Lungu boy pray we no fuck up
Czah The Dream me I no get no bus stop
Truth is bitter aye ko oto
Wrestling the war of the game bi Paul London
Kato de 789 you go don weak
I go handle you and you go handle me
Lungu boys l'awa a'n se omo mommy
123 456 baby girl come here can you handle me
123 456 baby girl I swear to God you're the one for me
You dey pull me on a steady
Baby girl this your shape e too mad e too heavy
Anything wey you want I'll give you I'm your fairy
Hot boys la wa awon eyan Tunde Perry
Hot boys la wa awon eyan Tunde Perry
Ma lo be maa lo sha maa lo
123 456 baby girl come here can you handle me
123 456 baby girl I swear to God you're the one for me
You dey pull me on a steady
Baby girl this your shape e too mad e too heavy
Anything wey you want I'll give you I'm your fairy
Hot boys la wa awon eyan Tunde Perry
Hot boys l'awa awa leyan Lil Wayne
We sabi rap atun korin bi T-Pain