Drum kick hard now my feet on street
Olorun dey back me I no fit retreat
From the dust to the crown hear the people say same girl new level watch me elevate
Don't beat around the bush go Straight to Point
Don't sit around and look omo boy get up
Money dey where e dey e just dey wait for us
E no get leg if not e for come meet us
I dey try my best Baba God show love
Make my people chop my gbedu make dem show support
Dem don dey say life hard since when we dey small
As we dey grow Baba God abeg make e dey soft
Abeg help me shout out to my beautiful Mom
Na she believe in me when I didn't have none
She tell me say, Ayomide I know who you are
I'm a legend in the making I'm a fucking star
Many things in the zanga you know what I mean
We was born in the mud so it's hard to stay clean
'LUNGUWXRLD to the world don't fuck with the team
Speaking reality bro even though I'm the dream
Don't beat around the bush go Straight to Point
Don't sit around and look omo boy get up
Money dey where e dey e just dey wait for us
E no get leg if not e for come meet us
I dey try my best Baba God show love
Make my people chop my gbedu make dem show support
Dem don dey say life hard since when we dey small
As we dey grow Baba God abeg make e dey soft
Soft heart tough skin I dey find my way
Mama prayer guide me every night and day
Turn my pain to melody put am on replay
If money no come omo I go meet am halfway