You know ama bad man killer
Girl for your love I go spend my muller
And I fit to fight for you like Mandela
Stand for you I be your pillar
The way you Dey twerk e Dey burst medulla
I can never lie I Dey feel ham
For your love I go slow fown down
You know nobody badder than
Baby I go take you to Canada
For your love I go slow Down down
You know nobody badder than
Baby I go take you to Canada
Omo this your leg over they make me stager
Omo this your leg over they make me stager
Girl you fine pass Rihana
Only you fit chop my banana
Girl you sweet pass shawarma
E be like I don take gbana
Eyin nimi bayii motifo fun eh
Bi naira si dollar mo fall fun eh
Anything to ba fe baby ma she fun eh
Oya telemi lole se kinlo shey fun eh
Tobajala ni monla seh miofe jimo
Even if you be muslim ma telee lo Jimoh
Ole pemini ibrahim eyan Jimoh
Iwo ni ma fe mi o need kinlo shina
Cause anything you want baby am gonna do
You Dey high me like you be kanaku
You Dey high me like you be kanaku
All my nigga was like ouch ewo player
But for your sake my girl momma loyal
Momma loyal abi moti loyal
Even loyal milk gonn mafor bi mashe loyal
Omo this your leg over they make me stager
Omo this your leg over they make me stager
Girl you fine pass Rihana
Only you fit chop my banana
Girl you sweet pass shawarma
E be like I don take gbana
Girl you fine pass Rihana
Only you fit chop my banana
Girl you sweet pass shawarma
E be like I don take gbana