Anywhere wey you go let me know
Swear you fine pass Darego
Let me be your director ohh
Oh baby I go sing for you like Adele
Anytime I dey available for you ohhh uhh
Ah give you da la vida loca love
Anywhere you go we go flyyyy
Say you fine pass Agbani Darego ohhh
No be lie baby I cannot deny you ohhh
Shey know say you pepelin oh
Anywhere you go oya carry go
Girl you high me like casamigos
From New York to my Jalingo
Girl welcome to my condo but I want that cuddle
Let me be in your fantasy
Ah give you da la vida loca love
Anywhere you go we go flyyyy
Say you fine pass Agbani Darego ohhh
No be lie baby I cannot deny you ohhh
Shey know say you pepelin oh
Anywhere you go oya carry go
Girl you high me like casamigos
From New York to my Jalingo
Girl welcome to my condo but I want that cuddle