LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Alright (feat. Magnito & Graham D)

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
I want to give you love, make you feel alright girl (Okay)
Peace of mind way go make you dey alright girl (Give am)
I want to give you love, make you feel alright girl
Peace of mind way go make you dey alright girl, Dey alright girl

Dey alright, Dey alright girl
We go dey alright girl
Dey alright, Dey alright girl
We go dey alright girl
Dey alright, Dey alright girl
We go dey alright girl
Dey alright, Dey alright girl
We go dey alright girl

For your love, love, love
For your love, love
I fit slap Kpor Kpor, For your love, love

E get as you dey do, like you use juju
Your love dey high me like I take Igbanaa
My Odoyewu from Ghana
When I no get, you no day para oo
That's why I wan take you to mama

Call my number now
Whatever you want eeh, baby no day fear to ask
I no go fit to cheat
On you babee, on you babee (oh nah nah)

Love Oh! Love Oh! Love is sweet ooh!
Not enough oh!
I just wanna make you feel alright, yeah!

I want to give you love, make you feel alright girl (make you feel alright, yeah)
Peace of mind way go make you dey alright girl (oh oh )
I want to give you love, make you feel alright girl (make you feel alright, yeah)
Peace of mind way go make you dey alright girl, Dey alright girl

Dey alright, Dey alright girl
We go dey alright girl
Dey alright, Dey alright girl
We go dey alright girl
Dey alright, Dey alright girl
We go dey alright girl
Dey alright, Dey alright girl
We go dey alright girl

You fine pass orènté
If you come to my way
I will give you love every day
Give you love every day

Girl, you fine pass orènté
If you come to my way
I will give you love everyday
Give you love everyday

OK! we dey alright and we go dey alright, (Life)
Me and you together baby day or night (Wadup)
I go dey on all black, you go dey on white, (Fresh-out!)
And whenever den see you for town, I dey alright

Awreta kuma n kai ta Chan zanfara (Life)
Ahadamata koko sai a kai akara

When we marry we go zanku, we go dance Galala
We go wear agbada, rock egele, rock akanra (fresh out)

Dey alright, Dey alright girl
We go dey alright girl
Dey alright, Dey alright girl
We go dey alright girl
Dey alright, Dey alright girl
We go dey alright girl
Dey alright, Dey alright girl
We go dey alright girl

You fine
If you come
I will give you love
Give you love, every day

WRITERS

Innocent Igemeti

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Sexual