LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Therapy

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Something Dey my mind
I wan say (eh)
I go like make you feel my pain
If I talk you say you want space
Kuku fly like aeroplane
Something on my mind (worry)
Why you con dey lie (tell me)
If you want make I kpai (pami)
Trouser no fit size

No go leave me mama say (I say)
Don’t never go
Cos If you do so me I go dey loose my mind
Everything everything everything wey I do
Every move wey I make e dey enter my eye
E dey choke e dey choke (say)
E be like bone for my throat me I swear
Say Me I no fit chop
Make I give you my loyalty
I go need this your therapy

Talk to me now
make I know Wetin dey go on (go on)
Gimme that thing
Jowo baby ma lo funwon (funwon)
Pick up the call
No dey dull
I want it all
Jo ma lo fo
Eminikan
Ko seni kan
I want it all oh baby

I want more uh (more uh )
Bo senjo o oh (jo o oh)
The way you move like this
I want it all oh baby
Omoge bo se nse mi
Ma pa miii

No go leave me mama say (I say)
Don’t never go
Cos If you do so me I go dey loose my mind
Everything everything everything wey I do
Every move wey I make e dey enter my eye
E dey choke e dey choke (say)
E be like bone for my throat me I swear
Say Me I no fit chop
Make I give you my loyalty
I go need this your therapy

Something on my mind (worry)
Why you con dey lie (tell me)
If you want make I kpai (pami)
Trouser no fit size

No go leave me mama say (I say)
Don’t never go
Cos If you do so me I go dey loose my mind
Everything everything everything wey I do
Every move wey I make e dey enter my eye
E dey choke e dey choke (say)
E be like bone for my throat me I swear
Say Me I no fit chop
Make I give you my loyalty
I go need this your therapy

WRITERS

Oluwatomiwa Stephen johnson, Agbede Adedotun Emmanuel

PUBLISHERS

Lyrics © Sentric Music

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Sadness

Sentiment
Thumbsup Icon
Theme

Sexual