You got a really cool vibe you know
Vibes wey fit cool my mind you know
Vibes wey cool my vibes you know
You got a really cool vibe you know
Vibe wey fit cool my mind you know
Say make i handle your body for you
Baby girl you know i understand
Girl na you dey for my mind
Girl you know ama give you
Girl dont front you know we gon fly away
To a place me and you we go dey
And we dont care what people go say
As long as you are with me
You got a really cool vibe you know
Vibes wey fit cool my mind you know
Vibes wey cool my vibes you know
You got a really cool vibe you know
Vibe wey fit cool my mind you know
Say make i handle your body for you
How you put your body pon me e
The way you give it to me
Easy baby when you grind it on me
Say make i handle you properly
You got a really cool vibe you know
Vibes wey fit cool my mind you know
Vibes wey cool my vibes you know
You got a really cool vibe you know
Vibe wey fit cool my mind you know
Say make i handle your body for you
Say make I handle your body for you