Korin dowo make dem know me
Kowo mawole fun awon OG mi
Una sleepless nights oni jasofo
Shomo lotto omo inheritance
Zero balance ode shin rimumi
Billion talk I go get money
Bro find connection make you sabi way
Eni tori nfo kolo nshey awure
If you ain't taking money madamumi
Even olu dey maintain yahoozee
Bigun shey palori boys one know
If you think say na play mabo ni sango
No be manual my grace na auto
Bigun shey palori boys one know
If you think say na play mabo ni sango
Korin dowo make dem know me
Kowo mawole fun awon OG mi
Una sleepless nights oni jasofo
Shomo lotto omo inheritance
Zero balance ode shin rimumi
I go get money till thy kingdom come
Trenches boy don turn to winner
And I no go stop to dey fire
You know say boys no dey seke
No dey tamper my own grace
Momo pe lojo kan oma shey shey
Owo mi loke mio ba tija wa o
Me no be bolo omo moti ja o
Scatter their brain like say I be loud
Oju mi rito o motun fese sha o
Dance to my tune to my guitar o
Boys no dey smile won kanra o
Korin dowo make dem know me
Kowo mawole fun awon OG mi
Una sleepless nights oni jasofo
Shomo lotto omo inheritance
Zero balance ode shin rimumi
I go get money till thy kingdom come