My soulmate don take coco
Dapop Lon pe sugbon Emi mo ndo
Shingbaka no dey my opay mio gbe rara
Shima no care she one buy bone straight
Loyal girl ke shey eri pe Hannah ti bob
Sapa ma nwa pelu pattern pupo
Phone port kan pelu charger pupo
Kosifemo aje otidi war war war
Relationship tidi karakata
Koto bere wasup wanti send aza
Broke boy dey suffer konji loma pa
If man don go love oma pada di boy
Peace of your life oma pada di war
I dey pity the guys wey believe in love
Men dey go through life sugbon OMO yii ofe mor
Secure the bag Toba fe kabamo
I wan follow dem ball if my niggas dey ball
Emotional blackmail rita ro pe mo dull
If Mary dey this generation
Postinor two lafi shey oyun jesus
Make popo arrest girls wey dey bill boy
Depper than you thought dey broke all my trust fuck
Hot boy Oshe Father Christmas
Nah you guide pass Oun tewo pizza
My soulmate don take coco
Dapop lon pe shungbo emi mon do
Alaga two plates oni ko to
Dey go too shenk you if you go broke
Dick without money wa pe dildo
Shingbaka no dey my opay mio gbe rara
Shima no care she one buy bone straight
Loyal girl ke shey eri pe Hannah ti bob
Sapa ma nwa pelu pattern pupo
Phone port kan pelu charger pupo
Kosifemo aje otidi war war war
Relationship tidi karakata
Koto bere wasup wanti send aza
Broke boy dey suffer konji loma pa