Nalingi oh let me tell you something that you don't know
I have never seen somebody fine like you oh
Di nack me for sicken like heavy rain
Toi eh moi bebe say validate
Say na my love ei Don cam to stay
And I go fight for you everyday
My love di grow oh na everyday
I sing this song like my evidence
My love di grow oh na everyday
I sing this song like my evidence
White like snow my heart is pure
See my baby di give me joy
I will never give you back pain
Na the tin she dey do I nor know
Di nack me for sicken like heavy rain
Toi eh moi bebe say validate
Say na my love ei Don cam to stay
And I go fight for you everyday
My love di grow oh na everyday
I sing this song like my evidence
My love di grow oh na everyday
I sing this song like my evidence
Nalingi oh let me tell you something
Say my love Ei don cam to stay
Dem nor know dem nor know
And I go fight for you every
My love di grow oh na everyday
I sing this song like my evidence
My love di grow oh na everyday
I sing this song like my evidence
My love di grow oh na everyday
I sing this song like my evidence
My love di grow oh na everyday
I sing this song like my evidence