LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Adura (prayer) Speedup

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Super Starr Dainywest oh
Hustle everyday to making my pay
I pray to God maje kemi segbe

I wanna making money everyday
Make your blessing keep on following me
Mama always tell me say
My boy don't you never relent on it

You know surely you will make money
I pray make your blessing follow me
Oh lord don't put me in shame
Me I don't wanna spend money in pain

I just wan make money my way
Every night and day and then me I pray
Baba Gbo, Baba Gbo, adura mi oh
I dey pray, I pray for more blessing

Baba Gbo, Baba Gbo, adura mi oh
(Gbo adura mi Allah)
I dey pray, I pray for more blessing oh oh oh
Yeah, my mama don Dey old oh
Make she chop this life before she go oh

Tori she don try for my life oh
If I spoil her with money e no go bad oh
Ki olorun maje Kari kose dada
If I no make ham omo koda rara

Oshise kolere omo koda rara
As I day work hard I dey pray to Allah
Gbo adura mi, make I no do ham in vain
Make I just a pass for my life i no won fail

God bless my family, my friends and my haters

Won ni oluwa loni ile bless me Pelu acres
Make I build mansion, kinra Bugatti
Ki omo ele yapa bi omi for my pool party

Awon toti bumi nigba timowa lajegunle
Kori pe adurami logba kokin se osole

Baba Gbo, Baba Gbo, adura mi oh
I dey pray, I pray for more blessing oh oh oh

Baba Gbo, Baba Gbo, adura mi oh
(Gbo adura mi Allah)
I dey pray, I pray for more blessing oh oh oh

Never wishing my fall
Cause I never pray my brother down fall

I dey work I must to make it on top
I must shine cause I know it is my turn
Oh oh oh oh

Do good for me and do it for my brothers
For my enemies fire them with your thunder

You wish me bad me I say back to sender
Man must to hustle man must to getting raba ah

Do good for me and do it for my brothers
For my enemies fire them with your thunder

You wish me bad me I say back to sender
Man must to hustle man must to getting raba ah

Hustle everyday to making my pay
I pray to God maje kemi segbe

I wanna making money everyday
Make your blessing keep on following me
Mama always tell me say
My boy don't you never relent on it

You know surely you will make money
I pray make your blessing follow me
Oh lord don't put me in shame
Me I don't wanna spend money in pain

I just wan make money my way
Every night and day and then me I pray
Baba Gbo, Baba Gbo, adura mi oh
I dey pray, I pray for more blessing

Baba Gbo, Baba Gbo, adura mi oh
(Gbo adura mi Allah)
I dey pray, I pray for more blessing

Baba Gbo, Baba Gbo, adura mi oh
(Gbo adura mi Allah)
I dey pray, I pray for more blessing

WRITERS

Mr Gbafun, Saka Friday

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Race and ethnicity