Shey na Gucci abi na Versace
Hollup hollup hollup please
Can you spend sometime alone with me
She say men are trash excuse me please
She say she no fit stress and she no too like pressure
Baby girl me no fit to pressure you
Only good love na me fit to pleasure you
Shawty body clean see she get some Melanin Wanna take it slow like some Benylin
Shey na Gucci abi na Versace
Shey na Gucci abi na Versace
Shey na Gucci abi na Versace
ctia adonko bi asɔ me dɛ mu
Ɔde melanin ne nkwan dɛ akye me o
Ɔmame sweet luv overload Maame
Make we ride on till the morning
She wanna know if i really like her like that
me nso mepɛ peace i no dey want no drama
No kasa tintin no dey galavant
nkɔmo dɛ din make i feel the bounce
No kasa tintin no dey galavant
nkɔmo dɛ din make i feel the bounce
Hollup hollup hollup please
Can you spend sometime alone with me
She say men are trash excuse me please
She say she no fit stress and she no too like pressure
Baby girl me no fit to pressure you
Only good love na me fit to pleasure you
Shawty body clean see she get some Melanin Wanna get me slow like some Benylin
Shey na Gucci abi na Versace
Shey na Gucci abi na Versace