LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Oh Maria

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Oh na na na ahh

See I carry you for head like Idea
And if na charm wey you give me my baby I no want make my eye clear
Cause for you me I don fall o yakata
You don finish me kpata kpata
The way your waist dey pana pana
Inside my head o isi mgbaka

Oh Maria, oh Maria, ah ah, oh Maria
Oh Maria, ah ah, oh Maria
My sweet Maria, ah ah, oh Maria
Oh Maria

Say she don carry me go where I no know
My Angelina Jolie oh, come chop all my money oh
The Ju Juliet to my Romeo
Say she want me only, why I go leave her lonely
Her body na sensima, everybody knows
She no be regular, nobody coming close
She call me for cellular, zero eight zero
Tell me say she dey catch cold, when are you coming home?

See I carry you for head like Idea
And if na charm wey you give me my baby I no want make my eye clear
Cause for you me I don fall o yakata
You don't finish me kpata kpata
The way your waist dey pana pana
Inside my head o isi mgbaka

Oh Maria, oh Maria, ah ah, oh Maria
Oh Maria, ah ah, oh Maria
My sweet Maria, ah ah, oh Maria
Oh Maria

Oh Uh

WRITERS

Chukwudalu Okpogba

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid, Sentric Music

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

None