If e go turn belle, if e go cause headache oh
Story no go finish until you be my baby
If you go call police, make dem show me shege oh
Story no go finish until you be my baby
Boo baby, baby my boo baby,
If I dey run, na your love I dey chase
Everyday I keep seeing ya face
cnd I no fit think, I no fit sleep well
My voice dey shake, I no fit sing well
My friends dey laugh, dem call me finished man
Baby for your love, I'll be a finished man
cfter work, I go work for your love
I go dance like monkey wey dun see banana oh
Story no go finish until you be my baby
cfter church, I go be preacher of love
I go show you songs of Solomon 4 verse 7 oh
Story no go finish until you be my baby
If you no know say you fine pass everybody for my eye sight
Story no go finish until you be my baby
From strangers to friends
I'm praying you go be with me till eternity
More than the sun knows the moon
Girl I'll love you loud and PDc
Till our friends say get a room
Good times with you I cannot lose
You are now my personal person baby
Kanipe you no gree for me (Kanipe)
I for still dey find my honey
cnd story no go finish until you be my
cfter work, I go work for your love
I go dance like monkey wey dun see banana oh
Story no go finish until you be my baby
cfter church, I go be preacher of love
I go show you songs of Solomon 4 verse 7 oh
Story no go finish until you be my baby
If you no know say you fine pass everybody for my eye sight
Story no go finish until you be my baby
Story no go finish until you be my baby