Oluwa Damilare na him be the GREATEST
lately me i been dey get many text for my dm
no be say i no dey see ‘em
but i’ve been cooking on a low, so i can feed ‘em
all of the comments i dey read ‘em
all of the support and the love i dey feel them
una wey dey beg, for me to release track
dem go dance to my music oh no
all of the ladies all around
dem go dance to my music oh no
all of the banis all around
‘em might have to go low ooo
aribirabaribiroboto (roboto)
shana wole beni to jogodo (jogodo)
dance the galala ‘n azonto (ayakata)
moni ko dagboru beni je lotto (lottoto)
aribirabaribiroboto (okayy)
shana wole beni to jogodo (opporporpor)
dance the galala ‘n azonto (ayakata)
moni ko dagboru beni je lotto
zeus level i came in god rage
and i be coming to your ears with new wave
and i dey para para, mehn i dey fire fire
wetin i dey bring you no fit contain
steady you know me i’m wanting more
i no go taya taya, till i get higher higher
omologo till thy kingdom come
dem go dance to my music oh no
all of the ladies all around
dem go dance to my music oh no
all of the banis all around
‘em might have to go low ooo
aribirabaribiroboto (roboto)
shana wole beni to jogodo (jogodo)
dance the galala ‘n azonto (ayakata)
moni ko dagboru beni je lotto (lottoto)
aribirabaribiroboto (okayy)
shana wole beni to jogodo (opporporpor)
dance the galala ‘n azonto (ayakata)
moni ko dagboru beni je lotto
(tune into the sound of…)