LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

ODINAKA

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Oya see Omoge o omoge o
Me I don tay for the game
I no day fornicate
Oya see baby girl money day
For this your body matter I no get holiday
Oya see omoge o
Omoge o
Me I don tay for the game
I no day fornicate
Oya see baby girl money day o
For this your body matter I no get holiday o

Odinaka
Me I want to nack her
Baby je ka Kpakam
Make I take you down to Peckham
I say Odinaka ah
Me I want to nack am
Baby je ka kpakam
Make I take u down to Peckham

Oya ginger me girl oya ginger me weller o oh
Shey u go follow me enter oh oh
Say girl u no be Delilah oh oh

Omo yen fela mi oje fedomi dada oh oh
Say me I no fit to surrender oh oh
And for my room I go bend her oh oh no no no

Oya see omoge o omoge
Me I don tay for the game
I no day fornicate
Oya see baby girl money day
For this ur body matter
I no get holiday
Oya see omoge o omoge o
Me I don tay for the game
I no day fornicate
Oya see baby girl money day o
For this ur body matter I no get holiday
I say
Odinaka
Me I want to naka
Baby je ka kpakam
Make I take u down to Peckham
I say Odinaka ah
Me I want to nack her
Baby je ka kpakam
Make i take you down to Peckham

Omo na Grammy be this o

WRITERS

Damilare Rahmon

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup Icon
Theme

Sexual