Ki lon je floating berry ye ye nah
I still dey face wetin dey face me
I no reach where some people place me
Owu dey blow dem sey na AC (AC)
Dem no know sey sapa dey chase me
Na why I dey hustle, ki everything ba le jorawan
Wan ni awan smello fe stope mi jekan ma tan rawan
No be sey you no try, no be sey you no even karamo
But you go explain tire cus no evidence, no proof
Everything dey rise ye, pressure ti wa
I no getty mind, to chase girlie wey too fine
I just dey my lane, pushing my P on Jah
E fun wa lowo subsidy, I no getty energy o
Sapa na my allergy o, want to killie somebody slow slow oh
Silently, everyday na grocery
Ni bo lati feri ye ye nah
No go dey whine me (whine me)
No getty energy, sapa na my allergy
Butter my bready (bready)
Make my life sweet like jedi jedi
Kin ma rock Gucci ati Fendi
Na why I dey hustle, ki everything ba le jorawan
Wan ni awan smello fe stope mi jekan ma tan rawan
No be sey you no try, no be sey you no even karamo
But you go explain tire cus no evidence, no proof
Everything dey rise ye, pressure ti wa
I no getty mind, to chase girlie wey too fine
I just dey my lane, pushing my p on Jah
E fun wa lowo subsidy, I no getty energy oh
Sapa na my allergy o, want to killie somebody Slow slow oh
Silently, everyday na grocery
Ni bo lati feri ye ye nah