Too much thinking e fit kill person o
I just want to shayo cos i no kill person o
Too much enjoyment e good for body o
I just want to shayo cos i no kill person o
Gimme wallet make I credit BTC
50-50 i no dey gree cheating (Ehehn)
Maje kan won kan fi e se yeye o
Komo araye ma fi e gun keke o
Hustle none stop no go Jented ted
Na human being make am hard (eheheh)
Na human being make am hard
Mo ti gbo mo meji sinu yara o
Mo ti gbomo meji sinu yara o
Me i no Dey talk too much
Spray money like a licensed gun
Easy magic like I’m double don
And I show her wickedness like a vodamot
Who dey pay her bills on top weave-on (me)
Odumodu be the kindest one
Sapa sef e no dey near me gan
Even if e show, i go call on Danny Young
Na why me i no Dey think much
Ask my kele, she go testify all
Buy for my mum, buy for my gees
Billionaire status like say na me sing skelewu wu
I no dey fit vex for my boo boo
You no go fit flex for my hood
Dem no send you abobi, snoop dog you Dey snooze
You Dey snooze, you Dey fuck up you go loose
Mo ti gbo mo meji sinu yara o
Mo ti gbomo meji sinu yara o
Are you a mungo park ah ah ah
Ori eruwure lon pe ni isi ewu
Many many things i don conquer
I got plenty girls in Akoka
Gimme wallet make I credit BTC
50-50 i no dey gree cheating (Ehehn)
Maje kan won kan fi e se yeye o
Komo araye ma fi e gun keke o
Hustle none stop no go Jented ted
Na human being make am hard (eheheh)
Na human being make am hard
Mo ti gbomo meji sinu yara o
Mo ti gbomo meji sinu yara o
Dannyoung in the building