LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

See Finish

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
Shakara don end oh
Gingo Dapo Tuburna yeah yeah yeah
Of la la la of Lagos

Ice block e turn water
Vanessa e don dey cast
Your fine face no matter again
Shakara don end oh
Before before na you dey hot
Living lavida local
Money don finish, you remember
Shakara don end oh
No let dem see you finish
Dem go finish your biscuit
Dem go finish your sweet
Shakara don end oh
No let dem see you finish
Dem go finish your biscuit
Dem go finish your sweet
Shakara don end oh

Shakara don end oh
Shakara don end oh

Badman secure dey kpa (Dey kpa)
Sho ri money can go like kpa kpa kpa
Cause ileke toh ba le tule ja
Tori eyan le broke any goddamn time (Ya know)
Say before before no be property
You don blow before no be celebrity
I say make we take picture you call security
Now shakara don end oh

No let dem see you finish
Dem go finish your biscuit
Dem go finish your sweet
When shakara don end oh
No let dem see you finish
Dem go finish your biscuit
Dem go break all your sweet
Shakara don end oh

Shakara don end oh
Shakara don end oh

No let dem see you finish
Dem go finish your biscuit
Dem go finish your sweet
Shakara don end oh
No let dem see you finish
Dem go finish your biscuit
Dem go finish your sweet
Shakara don end oh

WRITERS

Mayorkun Mayorkun

PUBLISHERS

Lyrics © CTSO MUSIC, VUGA MUSIC INC, CTSO MUSIC (REFERENCE)

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsdown Icon
Theme

Coarse Language