Baby please wait i want to tell you something
I want to tell you what is bothering my mind
Because everytime i see you
i use to feel for something
And that is why i want to tell you my mind
Baby let me love you jekafera
And have been wanting you since jekafera
Baby let me love you jekafera
And have been begging you since jekafera ah
Wey dy make me rerin muse
Wey dy make me happy o no
Baby give me chance properly
Make i be your man formally
Make i give you the ring o no
Make you give me chance properly
Make i be your man formally
Make i give you the ring baby
Because only you am wanting by my side baby
Give me more jinger please
Because your love dy make me feel okay omo
Give me chance to do that thing i must to do baby
Baby let me love you jekafera
And have been wanting you since jekafera
Baby let me love you jekafera
And have been begging you since jekafera
Wey dey make me rerin muse
Na you be the one o wy dy make me happy o know walahi
Girl i no dy lie i dy lie for ya