(Wetin you give me chop oh)
(Na wetin you give me chop oh)
(Wetin you give me chop oh)
(Amaka nor give me trouble)
Dirt, dirt, dirty whine, so fine
Baby give me vibe, baby give me love
Give me green light, tonight
Everything crisp, everything soft
Hop into my benz, let me take you home
See as you ripe like tomato
Nor go play me like Ronaldo
Wetin you give me chop oh
(Amaka e just dey do me, just dey do me, welle, welle)
Na wetin you give me chop oh
(Ababy e just dey do me, just dey do me, lette, lette)

Amaka nor give me trouble

You don dey eye me from far
E be like say you don dey soji my flow oh
You better leave me alone
She wan turn me to real maga
E don happen Michael jackson fall in love
And I nor go tire, now I really want it all
Give it to me, yeah, yeah
Give it to me, yeah, yeah
I wanna give it to you, give it to me
Wetin you give me chop oh
(Amaka e just dey do me, just dey do me, welle, welle)
Na wetin you give me chop oh
(Ababy e just dey do me, just dey do me, lette, lette)
Wetin you give me chop oh
(Amaka e just dey do me, just dey do me, welle, welle)
Amaka nor give me trouble
(Ababy e just dey do me, just dey do me, lette, lette)
Wetin you give me chop oh
(Amaka e just dey do me, just dey do me, welle, welle)
(Ababy e just dey do me, just dey do me, lette, lette)
You nor go ever put me for trouble
(Amaka e just dey do me, just dey do me, welle, welle)
You nor go lai lai put me for trouble