Blessing wey be like shower
Pour for my head like water
I no fit counti how many things
Person wey dem talk say -
-e no fit make am laye n’bi mon
Boy wey dem don give up on topu o
Dem say you no fit find wife or husband
E no dey matter, wetin dem talk
I no remember wetin dem talk
Iwofa lenu, e je kan maa so lo
Blessing wey be like shower
Pour for my head like water
I no fit counti how many things
When no be say I sin gbere
No be say I pray pass dada wey dey bar beach
Blessing wey be like shower
Pour for my head like water
I no fit counti how many things