LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Na We De Hot

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
As e de hot,
E be like wavygang we don de pop,
We give them back to back we no de stop,
Pull up in a brand new Benzema without the top,
Wetin de sup,

Na we de hot
(Ohhhh ohhh)
Na we de hot
(Ohhh ohhh)
Na we de hot
(Ohhh ohhh)
Na we de hot
(Ohhh ohh)

Yeah
Na we de hot,
(Ayee)
Yakubu for team if you bet say your ticket must cut,
Emi lo ko,
My turn don reach,
Say na chop I chop I must,(eh God)
I must chop by force,
Say cat eat cat but dog eat dog,
Chop una money like Elon Musk,
Na who one dey price say e go burst,

Tell them make they never go there,
Any time they see me them dey hold head,(Ahhh)
We dey run am on a coded,
Any time they see us we dey loaded,(naaa)
Put am ontop their body,
When they see me coming through they go open there mouth,
We Dey tell them but they no hear,
With their fake prophecy they no know


Na we de hot
(Ohhhh ohhh)
Na we de hot
(Ohhh ohhh)
Na we de hot
(Ohhh ohhh)
Na we de hot
(Ohhh ohh)

Make they never stop the song,(nooo)
Fire dey my head like say na Pentecost
Say when they hear Ace bring the beat back,
Them go wan de jam the song,
Say them go wan come sing along back and forth,
Na so them tag along,
But I no trust them, na im make I palm my gun (No),


Tell them make they never go there
(Go there),
Any time they see me them Dey hold head,(Ahhh)
We Dey run am on a coded,
Any time they see us we Dey loaded,(naaa)
Put am ontop their body,
When they see me coming through them go open their mouth,
We Dey tell them but they no hear,
With their fake prophecy they no know


Na we de hot
(Ohhhh ohhh)
Na we de hot
(Ohhh ohhh)
Na we de hot
(Ohhh ohhh)
Na we de hot
(Ohhh ohh)

Na we de hot
(Ohhhh ohhh)
Na we de hot
(Ohhh ohhh)
Na we de hot
(Ohhh ohhh)
Na we de hot
(Ohhh ohh)

WRITERS

David Elumelu

PUBLISHERS

Lyrics © PFIVE Entertainment Mexico

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsup Icon
Theme

Abuse and Violence