Is for my baby wey dey give me fire
Give me fire give me fire
Is for my baby wey dey give me ginger
Give me ginger give me ginger
My beautiful african girl wey go take me higher
Take me higher take me higher
You are my miracle I can take to mama
You go reign forever more
You go reign forever more
E dey do me like starch and banga
Nobody else o be like you
My beautiful african girl wey go take me higher
Take me hire take me higher
You are my miracle I can take to mama
You go reign forever more
You go reign forever more