Ka anyi bilibe ndu nime Chineke
I like to spend money welu welu
And to chopu life na my way
I no go ever lack never never
Cos I dey hustle everyday
And na everyday I dey pray
When you feel am you go kwere
I don feel am I don kwere
You won know you dey supply
You won know how I survive
Na everyday I go dey ball eei
Ka anyi bilibe ndu nime Chineke
Eei money no be the problem at all
Ka anyi bilibe ndu nime Chineke
Ka anyi bilibe ndu nime Chineke
Money no be the problem ije ije
Ka anyi bilibe ndu nime Chineke oo
Ka anyi bilibe ndu nime Chineke
Eei money no be the problem
Make I chop life nime Chineke
Ka anyi bili ka anyi bili
Ka anyi bilibe ndu nime Chineke
Jisosu no go fail me no way no way
When you feel am you go kwere
I don feel am I don kwere
You won know you dey supply
You won know how I survive
Na everyday I go dey ball eei
Ka anyi bilibe ndu nime Chineke
Eei money no be the problem at all
Ka anyi bilibe ndu nime Chineke
Ka anyi bilibe ndu nime Chineke
Money no be the problem ije ije
Ka anyi bilibe ndu nime Chineke oo
Ka anyi bilibe ndu nime Chineke
Eei money no be the problem
Make I chop life nime Chineke
Ka anyi bili ka anyi bili
Ka anyi bilibe ndu nime Chineke
When you feel am you go kwere
I don feel am I don kwere
You won know you dey supply
You won know how I survive
Na everyday I go dey ball eei
Ka anyi bilibe ndu nime Chineke
Eei money no be the problem at all
Ka anyi bilibe ndu nime Chineke
Ka anyi bilibe ndu nime Chineke
Money no be the problem ije ije
Ka anyi bilibe ndu nime Chineke oo
Ka anyi bilibe ndu nime Chineke
Eei money no be the problem
Make I chop life nime Chineke
Ka anyi bili ka anyi bili
Ka anyi bilibe ndu nime Chineke