LyricFind Logo
LyricFind Logo
Profile image icon
Lyric cover art

Lets Hangout

Apple Music logo
Deezer logo
Spotify logo
Lyrics
No be to dey say Lets hangout o
Hangout o Lets hangout o o wey
Na to carry money o
Carry your money follow body o carry money
No be to dey say lets hangout o
Hangout o Lets hangout o o wey
Na to carry money o
Carry your money follow body o carry money
Abobi kolu mi for fone o
Abobi tell mi make we hangout
Upon say i dey my own o
When e call I still carry my own owo
Abobi order for mi o
Order for him girlfriend
Abobi order for himself
Order for the deejay
Time don reach to pay Oya pay Abobi pay
Abobi looking at me Like a lukuman
How much be my own So them tell me and i pay
Omo no dey luku mi o
No be to dey say Lets hangout o
Hangout o Lets hangout o o wey
Na to carry money o
Carry your money follow body o carry money
No be to dey say lets hangout o
Hangout o Lets hangout o O wey
Na to carry money o
Carry your money follow body o carry money
That you hear say that I be biggie man
That one no mean say That i be Jew man
My brother use akoluche
Or dem go dey luku you Like you be Jew man
Abobi order for mi o
Order for him girlfriend
Abobi order for himself
Order for the deejay
Time don reach to pay Oya pay Abobi pay
Abobi looking at me Like a lukuman
How much be my own So them tell me and i pay
Omo no dey luku mi o
No be to dey say Lets hangout o
Hangout o Lets hangout o o wey
Na to carry money o
Carry your money follow body o carry money
No be to dey say lets hangout o
Hangout o Lets hangout o o wey
Na to carry money o
Carry your money follow body o carry money
Uway ye uway ayy
Hangout o ei
oya lets hangout o lo lo lo
Carry you monini follow your bodidi carry hey
Olo uway uway ayyy
Iye iye iye iye iye e
Iye iye iye iye iye e
Carry you monini follow your bodidi carry hey
Olo uway uway ayyy
hemmmmm
Hangout o
Lets hangout o
O wey
Hemmmmm
Carry your money
Carry your money
Follow body o
Carry money

WRITERS

David David

PUBLISHERS

Lyrics © O/B/O DistroKid, Kobalt Music Publishing Ltd.

Share icon and text

Share


See A Problem With Something?

Lyrics

Other

LyricIQ Analysis

Top Emotion

Enjoyment

Sentiment
Thumbsup IconThumbsdown Icon
Theme

Religion