Sup men is your boy it isYou know hat its juju on the Scooby Doo check caftan music lets go
Low swag no hope of getting higher working hard tryna get filled of my desire
Enough stress but I looked up Messiah
I enter church I go start sing for choir at the same time I the play drums cause I get hope my intention is to make dow cause I get scope
Something just happening try na ruining my life eh eh
No She be club pikin this girl na church girl no she be club pikin
Brother she be club pikin
Brother why you go swallow pills for another man headache
Who break must pay the wind screen is well tinted
All dressed up looking good very well assorted
Because of motto we go down all defeated
For main road police gat the big boy seated
We sitting while the hot sun is shining me ma home boys no smiling
We never shop food never biscuits never chop bean but a bottle of whiskey Ah This life sef na risky e better jump the next track enter skit
Nah the matter we the settle since for inside church
Pastor daughter want do me but she so greedy
Oliver twist shes asking more she so in needy
give it to me babe no dey do the boy stingy just like a Pac me my girl friend the boy OG
We no fear face even if them do surgery Waka
And everybody must to sugy we no dey fear face
Kill em with the attitude show them example men
Follow them with multitude
Give them the sample men if them want sit make them stand for the chairman sit down make them stand for the chairman
Slay Mama for street test her for church, small girl with a very big God o
Mama pikin no casting for street but me and you know how the thing e dey be
What about your Instagram sheby nah your papa be Bob daddy
What about your Twitter na your matter wey dey trend abi na NCDC